Difference between revisions of "badmind"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Person wey dey think of how to do bad thing to anoder person.
+
*Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
:* {{ux|dv|Oboy, as you beat di boy show sey you get '''badmind''' o. |(Egbokhare_2020. Men, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)}}
+
:* {{ux|dv|Oboy, as you beat di boy show sey you get '''badmind''' o. |(Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)}}
:* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |(NSC_Legbeti_2020. Some bosses dislike subordinates progressing.)}}
+
:* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |(NSC_Legbeti_2020. Some bosses dislike the progress of their subordinates.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 23:00, 18 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bad mind

Pronunciation

  • bádmáìnd


Noun

  • Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
  • Oboy, as you beat di boy show sey you get badmind o.  — (Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)
  • Some oga sabi dey get badmind for any worker wey dey progress.  — (NSC_Legbeti_2020. Some bosses dislike the progress of their subordinates.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: evil intention