Difference between revisions of "badmind"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(6 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bàdmáìnd |
<sm2>Pcm-ng-badmind.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-badmind.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-badmind.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-badmind.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | *Person wey dey reason how e go do person someting wey no good. |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|O boy, as you beat di boy show sey you get '''badmind''' o. |(Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)}} |
− | :* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |( | + | :* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |(NSC_2020, Some bosses dislike the progress of their subordinates.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[badbelle]] | * [[badbelle]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
*[[churchmind]] | *[[churchmind]] | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''evil intention'' | * English: ''evil intention'' |
Latest revision as of 19:16, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bad mind
Pronunciation
- bàdmáìnd
Noun
- Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
- O boy, as you beat di boy show sey you get badmind o. — (Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)
- Some oga sabi dey get badmind for any worker wey dey progress. — (NSC_2020, Some bosses dislike the progress of their subordinates.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: evil intention