Difference between revisions of "badmind"

 
(4 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bádmáìnd
+
* bàdmáìnd
 
<sm2>Pcm-ng-badmind.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-badmind.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-badmind.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-badmind.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Make person get evil mind take do someting
+
*Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
:* {{ux|dv|Oboy, as you beat di boy show sey you get '''badmind''' o. |(Egbokhare_2020. Men, the way you beat the boy shows you have an evil intent.)}}
+
:* {{ux|dv|O boy, as you beat di boy show sey you get '''badmind''' o. |(Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)}}
:* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |(NSC_Legbeti_2020. Some bosses dislike subordinates progressing.)}}
+
:* {{ux|dv|Some oga sabi dey get '''badmind''' for any worker wey dey progress. |(NSC_2020, Some bosses dislike the progress of their subordinates.)}}
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[badbelle]]
 
* [[badbelle]]
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
*[[churchmind]]  
 
*[[churchmind]]  
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''evil intention''
 
* English: ''evil intention''

Latest revision as of 19:16, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bad mind

Pronunciation

  • bàdmáìnd


Noun

  • Person wey dey reason how e go do person someting wey no good.
  • O boy, as you beat di boy show sey you get badmind o.  — (Egbokhare_2020, Boy, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)
  • Some oga sabi dey get badmind for any worker wey dey progress.  — (NSC_2020, Some bosses dislike the progress of their subordinates.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: evil intention