badmind

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bad mind

Pronunciation

  • bádmáìnd


Noun

  • Person wey dey think of how to do bad thing to anoder person.
  • Oboy, as you beat di boy show sey you get badmind o.  — (Egbokhare_2020. Men, the way you beat the boy showed you had an evil intent.)
  • Some oga sabi dey get badmind for any worker wey dey progress.  — (NSC_Legbeti_2020. Some bosses dislike subordinates progressing.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: evil intention