Difference between revisions of "badmouth"

Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàdmáùt
 
* bàdmáùt
<sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-bad mouth.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2>
  

Revision as of 20:41, 31 December 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play

Noun

  • When person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
  • Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_Legbeti_2021. Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting)
  • Dis actor own na to act badmouth for di film.  — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory,insulting, mouthy

Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
  • You get badmouth.  — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)

Translation

  • English: speak bad about