Difference between revisions of "badmouth"
(→Noun) |
|||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person. |
− | :* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}} |
− | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021 | + | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}} |
+ | :* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:49, 24 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_Legbeti_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory,insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
- You get badmouth. — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)
Translation
- English: speak bad about