Difference between revisions of "badmouth"

Line 16: Line 16:
 
:* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}}  
 
:* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}}  
 
:* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}}  
 
:* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}}  
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[badbelle]]
 
[[badbelle]]

Revision as of 15:52, 24 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
  • Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_Legbeti_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
  • Dis actor own na to act badmouth for di film.  — (NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
  • You get badmouth.  — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory,insulting, mouthy

Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
  • You get badmouth.  — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)

Translation

  • English: derogatory, insulting, mouthy