Difference between revisions of "badmouth"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(14 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bàdmáùt |
<sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person. |
− | + | :* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | ||
− | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[badbelle]] | |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
Line 28: | Line 23: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''derogatory,insulting, mouthy'' | + | * English: ''derogatory, insulting, mouthy'' |
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | *Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. | ||
+ | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''speak bad about'' |
Latest revision as of 12:07, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory, insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)
Translation
- English: speak bad about