Difference between revisions of "badmouth"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English badmouth ===Pronunciation=== * bàdmáòt <sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-badmouth.m...") |
(→Noun) |
||
(21 intermediate revisions by 10 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[bad mouth]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''bad mouth'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bàdmáùt |
<sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-badmouth.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-badmouth.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | badmouth: | + | * As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person. |
+ | :* {{ux|dv|Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(This actor's role is to be the mouthy person in the film.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You get '''badmouth'''.|(NSC_2021, You are foul-mouthed.)}} | ||
+ | ====Synonyms==== | ||
+ | [[badbelle]] | ||
+ | ====Antonyms==== | ||
+ | * [[sweetmouth]] | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''derogatory, insulting, mouthy'' | |
− | |||
− | ==== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | * | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | * | + | *Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting. |
+ | :* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)}} | ||
− | ==== | + | ====Translation==== |
− | * English: | + | * English: ''speak bad about'' |
Latest revision as of 12:07, 18 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory, insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (You never see anything good in this government, you just verbally run them down always.)
Translation
- English: speak bad about