Difference between revisions of "badmouth"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
 
:* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)}}
 
:* {{ux|dv|You get '''badmouth'''. |(Egbokhare_2020. You are bad mouthed)}}
 
 
*Make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
 
*Make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
 
:* {{ux|dv|I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)}}
 
:* {{ux|dv|I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)}}
Line 20: Line 17:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[yaber]], [[badbelle]]
+
[[badbelle]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
Line 27: Line 24:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''derogatory,insulting, mouthy''
 
* English: ''derogatory,insulting, mouthy''
 +
 +
 +
===Verb===
 +
*Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
 +
:* {{ux|dv|You no dey ever praise dis government, na only to dey '''badmouth''' dem you sabi. |(NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)}}
 +
:* {{ux|dv|You get '''badmouth'''. |(Egbokhare_2020. You are bad mouthed)}}
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''speak bad about''

Revision as of 14:35, 23 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • Make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
  • I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)
  • Dis actor own na to act badmouth person for de film.  — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory,insulting, mouthy


Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
  • You get badmouth.  — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)

Translation

  • English: speak bad about