Difference between revisions of "badmouth"

Line 12: Line 12:
  
===Noun===
 
===Noun===
*Make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
+
* When person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
 
:* {{ux|dv|Some people dey  feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get '''badmouth'''. |(NSC_Legbeti_2021. Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting)}}
 
:* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film)}}.  
 
:* {{ux|dv|Dis actor own na to act '''badmouth''' for di film. |(NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film)}}.  

Revision as of 16:43, 14 October 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • When person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
  • Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_Legbeti_2021. Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting)
  • Dis actor own na to act badmouth for di film.  — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory,insulting, mouthy

Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
  • You get badmouth.  — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)

Translation

  • English: speak bad about