badmouth
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- Na make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
- You get badmouth. — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)
- Na make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
- I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)
- Dis actor own na to act badmouth person for de film. — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory,insulting, mouthy