badmouth

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: bad mouth

Pronunciation

  • bàdmáùt

Play Play

Noun

  • Make person too dey see person finish or insult am, especially who senior am.
  • I feel say some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth.  — (NSC_Legbeti_2021. Some ladies are still unmarried because they are very insulting)
  • Dis actor own na to act badmouth person for de film.  — (NSC_Legbeti_2021. This actor's role is to be the mouthy person in the film).

Synonyms

badbelle

Antonyms

Translations

  • English: derogatory,insulting, mouthy


Verb

  • Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
  • You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi.  — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
  • You get badmouth.  — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)

Translation

  • English: speak bad about