badmouth
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bad mouth
Pronunciation
- bàdmáùt
Noun
- As e dey be wey be sey person too dey yab or insult person.
- Some people dey feel sey some girls never fit see better man marry because dem too get badmouth. — (NSC_Legbeti_2021, Some people think that some ladies are still unmarried because they are very insulting.)
- Dis actor own na to act badmouth for di film. — (NSC_Legbeti_2021, This actor's role is to be the mouthy person in the film.)
- You get badmouth. — (NSC_2021, You are foul-mouthed.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: derogatory,insulting, mouthy
Verb
- Make person dey use mouth to so so dey spoil person or someting.
- You no dey ever praise dis government, na only to dey badmouth dem you sabi. — (NSC_Legbeti_2021. You never see anything good in this government, you just run them down always)
- You get badmouth. — (Egbokhare_2020. You are bad mouthed)
Translation
- English: derogatory, insulting, mouthy