Difference between revisions of "baff"

Line 17: Line 17:
 
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
 
* English: ''a bath tub or plastic basin made for bathing new babies''.
  
===Verb===
+
====Verb====
* make person wash im body
+
# Make dem use water and soap wash someting.
====transitive====
+
#:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
* Make dem use water and soap wash someting
+
#:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)}}
:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
+
#:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_2021, I want to have my bath.)}}
:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_Legbeti_2021. Please, I want to give my dog a bathe.)}}
+
# Make person do [[jazz]] make e for get power to dey do tings or make di [[jazz]] dey protect am from different different tings.
:* {{ux|dv| I wan go '''baff''' inside de new swimming pool for Ayinla hotel. |(NSC_Legbeti_2021. I want to go and have my bath inside the new swimming pool at Ayinla hotel.)}}
+
#:* {{ux|dv| Di politician don '''baff''', naim make am get mind. |(NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
 
 
====Intransitive====
 
# Make person wash im body
 
#:* {{ux|dv|I wan '''baff''' for house. |(Egbokhare, 2020. I want to have my bath at home.)}}
 
#:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_Legbeti_2021, I want to have my bath.)}}
 
#Na jazz wey person do to fit get power.
 
#:* {{ux|dv|Di politician don '''baff''', naim make am get mind. |(NSC_Legbeti_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
 
 
# Make person don hold im side well well.
 
# Make person don hold im side well well.
#:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''?. |(NSC_Legbeti_2021, That young man wooing Amaka, is he capable? .)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''?. |(NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable? .)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 15:03, 23 March 2022

Naija

Alternative form

baf

Etymology

From English: bath

Pronunciation

  • bâf

Play Play

Noun

  • Plastic basin wey dem dey take baf new born baby.
  • Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby.  — (NSC_Legbeti_2021. Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (NSC_Legbeti_2021. My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a bath tub or plastic basin made for bathing new babies.

Verb

  1. Make dem use water and soap wash someting.
    • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
    • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
    • Abeg I wan baff my dog jare.  — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
    • To baff dey hungry me.  — (NSC_2021, I want to have my bath.)
  2. Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
    • Di politician don baff, naim make am get mind.  — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
  3. Make person don hold im side well well.
    • Dat boy wey toast Amaka don baff?.  — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable? .)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: to bathe