Difference between revisions of "baff"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby.
 
* Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby.
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(NSC_Legbeti_2021, Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
+
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(NSC_Legbeti_2021, My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
+
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''a plastic basin''
 
* English: ''a plastic basin''

Revision as of 11:58, 25 January 2023

Naija

Alternative form

baf

Etymology

From English: bath

Pronunciation

  • bâf

Play Play

Noun

  • Plastic basin wey dem dey take baff new born baby.
  • Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby.  — (Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a plastic basin

Verb

  1. Make dem use water and soap wash someting.
    • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
    • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
    • Abeg I wan baff my dog jare.  — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
    • To baff dey hungry me.  — (NSC_2021, I want to have my bath.)
  2. Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
    • Di politician don baff, na im make am get mind.  — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
  3. Make person don hold im side well well.
    • Dat boy wey toast Amaka don baff?  — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)

Related forms

Translations

  • English: to bathe