Difference between revisions of "baff"

 
(14 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative form===
 +
[[baf]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''bathe''
+
From English: ''bath''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ba:f
+
* bâf
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-baff.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-baff.m.ogg</sm2>
  
===Verb===
+
===Noun===
====Intransitive====
+
* Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby.
Make dem use water and soap wash someting
+
:* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}}
:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
+
:* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}}
:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
+
====Translations====
====Transitive====
+
* English: ''a plastic basin''
:* {{ux|dv| Na me dey '''baff''' my children for morning. |(NSC_Olukayode.S.M._2020,I bathe my children in the morning.)}}
 
  
===Related forms===
+
====Verb====
* [[baff up]]
+
# Make dem use water and soap wash body of person or animal.
====Synonym====
+
#:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}}
* [[wash]]
+
#:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}}
====Translation====
+
#:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)}}
* English: ''bathe''
+
#:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_2021, I want to have my bath.)}}
 +
# Make person do [[jazz]] make e for get power to dey do tings or make di [[jazz]] dey protect am from different different tings.
 +
#:* {{ux|dv| Di politician don '''baff''', na im make am get mind. |(NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}}
 +
# Make person don hold im side well well.
 +
#:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''? |(NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)}}
 +
 
 +
====Related forms====
 +
* [[baff up]], [[bafroom]]
 +
 
 +
====Translations====
 +
* English: ''to bathe''

Latest revision as of 16:23, 14 February 2024

Naija

Alternative form

baf

Etymology

From English: bath

Pronunciation

  • bâf

Play Play

Noun

  • Plastic basin wey dem dey take baff new born baby.
  • Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby.  — (Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
  • Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year.  — (My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)

Translations

  • English: a plastic basin

Verb

  1. Make dem use water and soap wash body of person or animal.
    • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
    • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
    • Abeg I wan baff my dog jare.  — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
    • To baff dey hungry me.  — (NSC_2021, I want to have my bath.)
  2. Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
    • Di politician don baff, na im make am get mind.  — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
  3. Make person don hold im side well well.
    • Dat boy wey toast Amaka don baff?  — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)

Related forms

Translations

  • English: to bathe