Difference between revisions of "baff"
(→Naija) |
|||
(6 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Plastic basin wey dem dey take | + | * Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby. |
− | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |( | + | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |( | + | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''a | + | * English: ''a plastic basin'' |
====Verb==== | ====Verb==== | ||
− | # Make dem use water and soap wash | + | # Make dem use water and soap wash body of person or animal. |
#:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}} | #:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We | + | #:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}} |
#:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)}} | #:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)}} | ||
#:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_2021, I want to have my bath.)}} | #:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_2021, I want to have my bath.)}} | ||
# Make person do [[jazz]] make e for get power to dey do tings or make di [[jazz]] dey protect am from different different tings. | # Make person do [[jazz]] make e for get power to dey do tings or make di [[jazz]] dey protect am from different different tings. | ||
− | #:* {{ux|dv| Di politician don '''baff''', | + | #:* {{ux|dv| Di politician don '''baff''', na im make am get mind. |(NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}} |
# Make person don hold im side well well. | # Make person don hold im side well well. | ||
− | #:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''? | + | #:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''? |(NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)}} |
− | ==== | + | ====Related forms==== |
− | * [[baff up]] | + | * [[baff up]], [[bafroom]] |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to bathe'' | * English: ''to bathe'' |
Latest revision as of 16:23, 14 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: bath
Pronunciation
- bâf
Noun
- Plastic basin wey dem dey take baff new born baby.
- Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby. — (Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
- Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. — (My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)
Translations
- English: a plastic basin
Verb
- Make dem use water and soap wash body of person or animal.
- Her own na to wake up, baff dey go school — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
- Na fuel water we dey use cook and baff. — (bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
- Abeg I wan baff my dog jare. — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
- To baff dey hungry me. — (NSC_2021, I want to have my bath.)
- Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
- Di politician don baff, na im make am get mind. — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
- Make person don hold im side well well.
- Dat boy wey toast Amaka don baff? — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)
Related forms
Translations
- English: to bathe