Difference between revisions of "baff"
(→Verb) |
|||
(18 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative form=== | ||
+ | [[baf]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: | + | From English: ''bath'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | * bâf | |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-baff.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-baff.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Noun=== |
− | + | * Plastic basin wey dem dey take [[baff]] new born baby. | |
− | + | :* {{ux|dv|Abeg give me di '''baff''' for outside, I wan baf my baby. |(Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)}} | |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|Na my mama sell dat pink baby '''baff''' wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. |(My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)}} |
− | :* {{ux|dv| Na | + | ====Translations==== |
+ | * English: ''a plastic basin'' | ||
− | === | + | ====Verb==== |
− | [[ | + | # Make dem use water and soap wash body of person or animal. |
− | ==== | + | #:* {{ux|dv| Her own na to wake up, '''baff''' dey go school|(NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)}} |
− | [[ | + | #:* {{ux|dv| Na fuel water we dey use cook and '''baff'''. |(bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)}} |
− | ==== | + | #:* {{ux|dv| Abeg I wan '''baff''' my dog jare. |(NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)}} |
− | English: ''bathe'' | + | #:* {{ux|dv|To '''baff''' dey hungry me. |(NSC_2021, I want to have my bath.)}} |
+ | # Make person do [[jazz]] make e for get power to dey do tings or make di [[jazz]] dey protect am from different different tings. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Di politician don '''baff''', na im make am get mind. |(NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)}} | ||
+ | # Make person don hold im side well well. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dat boy wey toast Amaka don '''baff'''? |(NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)}} | ||
+ | |||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[baff up]], [[bafroom]] | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''to bathe'' |
Latest revision as of 16:23, 14 February 2024
Naija
Alternative form
Etymology
From English: bath
Pronunciation
- bâf
Noun
- Plastic basin wey dem dey take baff new born baby.
- Abeg give me di baff for outside, I wan baf my baby. — (Please, give me the plastic basin outside, I need to bathe my baby.)
- Na my mama sell dat pink baby baff wey you break so give Mrs Dada when she get belle dat year. — (My mother sold that pink coloured baby bath you broke to Mrs Dada when she was pregnant.)
Translations
- English: a plastic basin
Verb
- Make dem use water and soap wash body of person or animal.
- Her own na to wake up, baff dey go school — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
- Na fuel water we dey use cook and baff. — (bbc__9136, We use water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
- Abeg I wan baff my dog jare. — (NSC_2021, Please, I want to give my dog a bathe.)
- To baff dey hungry me. — (NSC_2021, I want to have my bath.)
- Make person do jazz make e for get power to dey do tings or make di jazz dey protect am from different different tings.
- Di politician don baff, na im make am get mind. — (NSC_2021, The politician has gone to fortify himself, that's why he is bold.)
- Make person don hold im side well well.
- Dat boy wey toast Amaka don baff? — (NSC_2021 That young man wooing Amaka, is he capable?)
Related forms
Translations
- English: to bathe