Difference between revisions of "baff"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English '' | + | From: English ''bath'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 12:27, 4 June 2021
Naija
Etymology
From: English bath
Pronunciation
- ba:f
Verb
Intransitive
- Make dem use water and soap wash someting
- Her own na to wake up, baff dey go school — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
- Na fuel water we dey use cook and baff. — (bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)
Transitive
- Na me dey baff my children for morning. — (NSC_Olukayode.S.M._2020,I bathe my children in the morning.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: bathe