wash

Naija

Etymology

From: English wash

Pronunciation

  • wɔ̂ʃ

Play Play

Verb

  1. Make dem use water and soap clean someting.
    • Patapata di whole of dat day, na so, we wash plate.  — (KAD_13_Entering-University_MG__95, So that's how we washed plates for the entire day.)
    • Na before people dey use hand wash clot, washing machine no dear like dat naw.  — (Make person dey influence anoder person.)
  2. Make person dey make anoder person or people do wetin im want.
    • E go begin wash deir mind.  — (deuber__2456, He will soon start to brainwash their minds.)
    • Dat woman don wash her husband mind sotey, he no dey tink well again.  — (NSC_2020, The woman has brainwashed her husband, he no longer thinks for himself.)
  3. Make dem insult person.
    • Na so dem wash dat guy finish today for office, as e no get manners.  —  (NSC_2020, That is how they insulted that guy thoroughly at the office today, because he is ill-mannered.)
  4. Make person just dey tell person someting wey no be true make di person for happy.
    • No use dem play o. If de wash you, you go comot money.  — (NSC_2021, Don't joke around with those people. If they flatter you you'll part with some cash.)
    • E no get who sabi wash pass UNIBEN boys.  — (No one can flatter like UNIBEN boys.)
  5. Make someting wey bin dey shine no dey shine again.
    • Dis chain don wash now.  — (NSC_2021, This chain has faded.)
    • You go try paint your car, you hear? Dis paint don wash.  — (NSC_2021, You should try to paint your car, okay? This paint has faded.)
  6. Make person no dey as e dey before.
    • Dat guy wey dey do wrestling don wash, de dey beat am anyhow. E no even fit climb rope jump.  — (NSC_2021, That wrestler is not as strong as he used to be. He gets beaten a lot now. He can't even climb the top ropes.)
    • You want play ball? You no go even run from dis post to di oder post. You don wash, baba rest.  — (NSC_2021, You want to play football? You can't even run from this post to that post. You've lost it, get some rest.)
Translation
  • English: Fade, flatter

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: wash, brainwash, fade, flatter