baff

Naija

Etymology

From: English bath

Pronunciation

  • ba:f

Play Play

Verb

Intransitive

  • Make dem use water and soap wash someting
  • Her own na to wake up, baff dey go school  — (NST_cleaned__21573, Hers is to wake up, bathe and go to school.)
  • Na fuel water we dey use cook and baff.  — (bbc__9136, We make use of water contaminated by petroleum for cooking and bathing.)

Transitive

  • Na me dey baff my children for morning.  — (NSC_Olukayode.S.M._2020,I bathe my children in the morning.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: take bath, bathe