baff

Revision as of 15:06, 23 October 2020 by 102.89.2.88 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English bathe

Pronunciation

ba:f


Definition

Make dem use water and soap wash someting.

Verb

  1. Her own na to wake up, baff dey go school  — ( )
    Na fuel water we dey use cook' and baff  — ( insert translation )

Related forms

baff up

Synonym

wash

Antonym

dirty

Translation

English: bathe