bail

Revision as of 18:07, 6 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

bale

Etymology

Borrowed from English bail

Pronunciation

  • bêl

Play Play

Frequency

Noun

  1. Money wey person dey pay take comot for police cell.
    • You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now!  —  (NSC_Emeka_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)

Translations

  • English: bail

Verb

  1. bail: take off, run away
    As kalampo come, we bail for our lives o.  — (As the police arrived, we ran for our lives.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

kolobi, gbab,

Translations

  • English: take off, run away