bail

Naija

Etymology

From: English bail

Pronunciation

  • bêl


Noun

  • Money wey person dey pay take comot for police cell.
  • You no dey when de talk sey bail na free? Why you dey ask my client make e pay money? I go report you just now just now!  —  (NSC_2020, Weren't you there when they said that bail is free? why are you asking my client to pay. I will report you immediately.)

Translations

  • English: bail

Verb

Transitive

  • Make person pay money make person comot for police cell.
  • Omo, if una no bail una broder, de fit carry am go prison o.  —  (NSC_2020, Man, if you don't bail your brother, they may carry him to the prison. )

Intransitive

  • Make person run like sey e want save imsef.
  • As kalampo come, we bail once!  — (NSC_2020, As soon as the police arrived, we ran away immediately.)

Related Forms

bail up


Synonyms

move, japa, tear race

Antonyms

kolobi, gbab, nab

Translations

  • English: take off, run away