Difference between revisions of "balance"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''balance'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 85 | * Frequency in raw corpus: 85 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 2304 | * Frequency rank in raw corpus: 2304 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na de remaining part of person change. | |
− | + | :* {{ux|dv|Yesterday I forget to ask you for my '''balance''' for di thing wey I buy? |(NSC_Legbeti_2021. Yesterday I forgot to ask for my change from the stuff I paid for)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Madam, na My '''balance''' I come collect, I no come quarrel, |( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|MTN don pay Nigeria goment 55 billion naira wey be di '''balance''' of di 330 billion naira fine wey goment nack ontop di telecoms giant head. |(bbc__64514, __MTN has paid up its outstanding 55billion naira fine to the Government fo Nigeria.)}} | |
− | + | * Na to sidon or stand well. | |
− | + | :* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Anybody wey no '''balance''' well on top this ladder go just fall down yakata for ground. |( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}} | |
− | + | *Na money person owe or dem own person. | |
− | + | :* {{ux|dv|We want dem to pay di '''balance'''. |(bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my '''balance''' wey remain. |(NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)}} | |
− | + | *Na wetin remain for person phone to fit still make call. | |
− | + | :* {{ux|dv|Babe, wetin be de '''balance''' wey remain for your phone. |(NSC_Legbeti_2021. Baby, what is the balance on your phone?.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|MTN don give me awuf credit and my '''balance''' don high. |(NSC_Legbeti_2021. After MTN gave me bonus airtime, my credit increased.)}} | |
− | + | *Na money wey remain for person bank acount | |
− | + | :* {{ux|dv|When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my '''balance''' fear even me wey get de account. |( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|I dey go meet dat cashier make e helep me check my '''balance'''. |(NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[debt]], [[payment]], [[change]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: to sit properly, the remaining part of a debt, change. | + | * English: ''to sit properly, the remaining part of a debt, change''. |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * To make someting equal. | |
− | + | :* {{ux|dv|If dem wan '''balance''' am, shebi dem for first ask us? |(deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Wetin you need na to '''balance''' am. |(bbc__78145. What you need is to balane things always.)}} | |
− | + | * Make person position someting where people go fit dey see am everytime. | |
− | + | :* {{ux|dv|Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Tel dat caterer make she '''balance''' dat jolof cooler where I go dey see am wella |(NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[position]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''fairness'' |
Revision as of 16:04, 9 January 2021
Naija
Etymology
From: English balance
Pronunciation
- bálàns
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 6
- Frequency rank in NSC treebank: 1007
- Frequency in raw corpus: 85
- Frequency rank in raw corpus: 2304
Noun
- Na de remaining part of person change.
- Yesterday I forget to ask you for my balance for di thing wey I buy? — (NSC_Legbeti_2021. Yesterday I forgot to ask for my change from the stuff I paid for)
- Madam, na My balance I come collect, I no come quarrel, — ( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)
- MTN don pay Nigeria goment 55 billion naira wey be di balance of di 330 billion naira fine wey goment nack ontop di telecoms giant head. — (bbc__64514, __MTN has paid up its outstanding 55billion naira fine to the Government fo Nigeria.)
- Na to sidon or stand well.
- Abeg balance well make I fit sit down. — (Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)
- Anybody wey no balance well on top this ladder go just fall down yakata for ground. — ( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)
- Na money person owe or dem own person.
- We want dem to pay di balance. — (bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)
- anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my balance wey remain. — (NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)
- Na wetin remain for person phone to fit still make call.
- Babe, wetin be de balance wey remain for your phone. — (NSC_Legbeti_2021. Baby, what is the balance on your phone?.)
- MTN don give me awuf credit and my balance don high. — (NSC_Legbeti_2021. After MTN gave me bonus airtime, my credit increased.)
- Na money wey remain for person bank acount
- When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my balance fear even me wey get de account. — ( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)
- I dey go meet dat cashier make e helep me check my balance. — (NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)
Synonyms
Translations
- English: to sit properly, the remaining part of a debt, change.
Verb
- To make someting equal.
- If dem wan balance am, shebi dem for first ask us? — (deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)
- Wetin you need na to balance am. — (bbc__78145. What you need is to balane things always.)
- Make person position someting where people go fit dey see am everytime.
- Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk — (bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)
- Tel dat caterer make she balance dat jolof cooler where I go dey see am wella — (NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)
Synonyms
Translations
- English: fairness