Difference between revisions of "balance"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na di remaining part of person change.
+
#Di remaining part of person money wey person suppose collect.
#:* {{ux|dv|Yesterday I forget to ask you for my '''balance''' for di thing wey I buy? |(NSC_Legbeti_2021. Yesterday I forgot to ask for my change from the stuff I paid for)}}
+
#:* {{ux|dv|anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my '''balance''' wey remain. |(NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)}}
 
#:* {{ux|dv|Madam, na My '''balance''' I come collect, I no come quarrel, |( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)}}
 
#:* {{ux|dv|Madam, na My '''balance''' I come collect, I no come quarrel, |( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)}}
#:* {{ux|dv|MTN don pay Nigeria goment 55 billion naira wey be di '''balance''' of di 330 billion naira fine wey goment nack ontop di telecoms giant head. |(bbc__64514, __MTN has paid up its outstanding 55billion naira fine to the Government fo Nigeria.)}}
 
# Na to sidon or stand well.
 
#:* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)}}
 
#:* {{ux|dv|Anybody wey no '''balance''' well on top this ladder go just fall down yakata for ground. |( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}}
 
#Na money wey person dey owe person.
 
 
#:* {{ux|dv|We want dem to pay di '''balance'''. |(bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)}}
 
#:* {{ux|dv|We want dem to pay di '''balance'''. |(bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)}}
#:* {{ux|dv|anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my '''balance''' wey remain. |(NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)}}
+
# Money wey remain for person bank account.
#Na wetin remain for person phone to fit still make call.
+
#:* {{ux|dv|When dat alert wey I dey wait since [[enta]] my phone yesterday, my '''balance''' fear even me wey get di account. |( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)}}
#:* {{ux|dv|Babe, wetin be de '''balance''' wey remain for your phone. |(NSC_Legbeti_2021. Baby, what is the balance on your phone?.)}}
+
#:* {{ux|dv|I dey go meet dat cashier make e help me check my '''balance'''. |(NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)}}
#:* {{ux|dv|MTN don give me awuf credit and my '''balance''' don high. |(NSC_Legbeti_2021. After MTN gave me bonus airtime, my credit increased.)}}
+
====Related forms====
#Na money wey remain for person bank acount
+
[[balanceancarry]]
#:* {{ux|dv|When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my '''balance''' fear even me wey get de account. |( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)}}
+
 
#:* {{ux|dv|I dey go meet dat cashier make e helep me check my '''balance'''. |(NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)}}
+
====Translation====
 +
*English: ''balance'', ''debt'', ''change''
 +
 
 +
===Verb===
 +
* Make person stand or siddon well.
 +
:* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)}}
 +
:* {{ux|dv|Anybody wey no '''balance''' well on top this ladder go just fall down yakata for ground. |( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[debt]], [[payment]], [[change]]
 
* [[debt]], [[payment]], [[change]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to sit properly, the remaining part of a debt, change''.
+
* English: ''to sit/stand properly''
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 08:19, 19 July 2021

Naija

Etymology

From: English balance

Pronunciation

  • bálâns

Play Play

Noun

  1. Di remaining part of person money wey person suppose collect.
    • anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my balance wey remain.  — (NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)
    • Madam, na My balance I come collect, I no come quarrel,  — ( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)
    • We want dem to pay di balance.  — (bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)
  2. Money wey remain for person bank account.
    • When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my balance fear even me wey get di account.  — ( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)
    • I dey go meet dat cashier make e help me check my balance.  — (NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)

Related forms

balanceancarry

Translation

  • English: balance, debt, change

Verb

  • Make person stand or siddon well.
  • Abeg balance well make I fit sit down.  — (Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)
  • Anybody wey no balance well on top this ladder go just fall down yakata for ground.  — ( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)

Synonyms

Translations

  • English: to sit/stand properly

Verb

  1. Make dem do make someting dey equal.
    • If dem wan balance am, shebi dem for first ask us?  — (deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)
    • Wetin you need na to balance am.  — (bbc__78145. What you need is to balance things always.)
  2. Make person position someting where people go fit dey see am everytime.
    • Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk  — (bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)
    • Tel dat caterer make she balance dat jolof cooler where I go dey see am wella  — (NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)

Translations

  • English: fairness