Difference between revisions of "balance"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''balance''
+
From English: ''balance''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 23: Line 23:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person stand or siddon well.
+
#* Make person stand or siddon well.
:* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)}}
+
#:* {{ux|dv|Abeg '''balance''' well make I fit sit down. |(Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)}}
:* {{ux|dv|Anybody wey no '''balance''' well on top this ladder go just fall down yakata for ground. |( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}}
+
#:* {{ux|dv|Anybody wey no '''balance''' well on top this ladder go just fall down yakata for ground. |( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)}}
 +
# Make dem do make someting dey equal.
 +
#:* {{ux|dv|If dem wan '''balance''' am, shebi dem for first ask us? |(deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Wetin you need na to '''balance''' am. |(bbc__78145. What you need is to balance things always.)}}
 +
# Make person keep someting where people go fit dey see am [[well well]]
 +
#:* {{ux|dv|Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Tel dat caterer make she '''balance''' dat jolof cooler where I go dey see am wella  |(NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 34: Line 40:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
# Make dem do make someting dey equal.
+
 
#:* {{ux|dv|If dem wan '''balance''' am, shebi dem for first ask us? |(deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)}}
 
#:* {{ux|dv|Wetin you need na to '''balance''' am. |(bbc__78145. What you need is to balance things always.)}}
 
# Make person position someting where people go fit dey see am everytime.
 
#:* {{ux|dv|Peju foto of her meeting wit President Barack Obama '''balance''' ontop her desk |(bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)}}
 
#:* {{ux|dv|Tel dat caterer make she '''balance''' dat jolof cooler where I go dey see am wella  |(NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fairness''
 
* English: ''fairness''

Revision as of 09:20, 19 July 2021

Naija

Etymology

From English: balance

Pronunciation

  • bálâns

Play Play

Noun

  1. Di remaining part of person money wey person suppose collect.
    • anytime I see Mr Johnson, I go ask am for my balance wey remain.  — (NSC_Legbeti_2021. Whenever i see Mr Johnson, I will collect the debt he owes me.)
    • Madam, na My balance I come collect, I no come quarrel,  — ( NSC_Legbeti_2021. Madam, I do not want trouble, just pay my outstanding money.)
    • We want dem to pay di balance.  — (bbc__1238, __We want dem to pay us what they owe us__)
  2. Money wey remain for person bank account.
    • When dat alert wey I dey wait since enta my phone yesterday, my balance fear even me wey get di account.  — ( NSC_Legbeti_2021. When I got the much awaited alert yesterday, I was pleasantly surprised.)
    • I dey go meet dat cashier make e help me check my balance.  — (NSC_Legbeti_2021. I will ask the cashier to help check my balance.)

Related forms

balanceancarry

Translation

  • English: balance, debt, change

Verb

    • Make person stand or siddon well.
    • Abeg balance well make I fit sit down.  — (Egbokhare_2020. Please, adjust so that I can sit down.)
    • Anybody wey no balance well on top this ladder go just fall down yakata for ground.  — ( NSC_Legbeti_2021. Anybody not capable of standing firm on this ladder will simply fall down flat.)
  1. Make dem do make someting dey equal.
    • If dem wan balance am, shebi dem for first ask us?  — (deuber__6014, If they wish to be fair, they should have consulted us.)
    • Wetin you need na to balance am.  — (bbc__78145. What you need is to balance things always.)
  2. Make person keep someting where people go fit dey see am well well
    • Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk  — (bbc__80735. Peju positioned the picture she snapped with President Obama at a prominet place in her office.)
    • Tel dat caterer make she balance dat jolof cooler where I go dey see am wella  — (NSC_Legbeti_2021. Tell the caterer to position the cooler within view.)

Synonyms

Translations

  • English: to sit/stand properly

Verb

Translations

  • English: fairness