balance

Revision as of 19:59, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • discipline 0.53 50, tied 0.52 6, oxygen 0.52 11, monthly 0.52 49, compare 0.52 159, reward 0.52 45, advance 0.52 38, enof 0.52 24, concede 0.51 10

Etymology

Borrowed from English balance

Pronunciation

  • bálàns

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 1007
  • Frequency in raw corpus: 85
  • Frequency rank in raw corpus: 2304

The word is used more orally than in written texts.


Noun

balance: to sit properly, the remaining part of a debt, change. -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Abeg balance well make I fit sit down.  — (Please, sit properly so that I can sit down.)
    Where my balance for di thing wey I buy?  — (Where is my change for the stuff I bought?)
  2. det-nmod (frequency:5)
    And eh na twenty-eight minutes be di balance of time,  — (NST_cleaned__15906, __no translation__)
    MTN don pay Nigeria goment 55 billion naira wey be di balance of di 330 billion naira fine wey goment nack ontop di telecoms giant head.  — (bbc__64514, __no translation__)
  3. - (frequency:3)
    But before di South African striker fit tear Nigeria net she lose balance fall down yakata for ground.  — (bbc__21912, __no translation__)
    You know sey all dose competition, na guys wey don play league before, wey don get stamina wey be sey de don chop well, well balance for ground na im dey go bring come,  — (KAD_07_Receptionists_DG__147, You know that all those competition, guys who have played leagues before, who have got stamina and that they have eaten very well and balanced on the ground; it's them they bring to the competition.)
  4. nmod:poss (frequency:3)
    My balance,  — (IBA_07_Na-Love_DG__332, My balance?)
    Wen soldier stand up for im stirrups , di heel dey help am to secure im balance so dat e go fit shoot im bow and arrow wella  — (bbc__7568, __no translation__)
  5. det (frequency:2)
    We want dem to pay di balance.  — (bbc__1238, __no translation__)
    Di balance, e remain like five tousand.  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__50, The balance remains N5,000.)
  6. nmod (frequency:2)
    Masha wey get PhD for Engineering want make women know say tech na one of di few sectors wey give pipo work-life balance.  — (bbc__65926, __no translation__)
    You know sey all dose competition, na guys wey don play league before, wey don get stamina wey be sey de don chop well, well balance for ground na im dey go bring come,  — (NST_cleaned__12463, __no translation__)
  7. nmod-nmod:poss (frequency:2)
    Your balance for your phone.  — (IBA_07_Na-Love_DG__331, The balance on your phone.)
    Plus plenty adults too go jealous im bank balance.  — (bbc__86146, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • discipline 0.53 50, tied 0.52 6, oxygen 0.52 11, monthly 0.52 49, compare 0.52 159, reward 0.52 45, advance 0.52 38, enof 0.52 24, concede 0.51 10

Antonyms

  • discipline 0.53 50, tied 0.52 6, oxygen 0.52 11, monthly 0.52 49, compare 0.52 159, reward 0.52 45, advance 0.52 38, enof 0.52 24, concede 0.51 10

Translations

  • English: to sit properly, the remaining part of a debt, change.


Verb

balance: no definition -- Definition in Naija?


  1. obj (frequency:6)
    If dem wan balance am, shebi dem for first ask us?  — (deuber__6014, __no translation__)
    How you go take balance your own work and Jehovah work?  — (jw__15495, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:5)
    Wetin you need na to balance am.  — (bbc__78145, __no translation__)
    But if dem see sey the pikin don dey learn how to balance imself, dem go dey comot hand from the bicycle sometimes.  — (jw__29897, __no translation__)
  3. - (frequency:4)
    But you must balance am wit fitness and agility.  — (bbc__90435, __no translation__)
    I go con dey ask sey ah di person wey e get bus, wetin you wan, how you wan come take balance di person?  — (BEN_03_Edo-State-Politics_M__36, I would then ask that, ah, the bus owner... what would you... how would you make returns to the person ?)
  4. aux-mark-obj (frequency:2)
    Political parties dey like to choose running mate wey fit balance di tins di presidential candidate no get like, religion, ethnic group.  — (bbc__82811, __no translation__)
    Political parties dey like to choose running mate wey fit balance di tins di presidential candidate no get like, religion, ethnic group and Osinbajo as pastor and Yoruba man from di south west, na perfect combination for di north west and moslem presidential candidate.  — (bbc__82810, __no translation__)
  5. nsubj-obl:arg (frequency:2)
    Peju foto of her meeting wit President Barack Obama balance ontop her desk  — (bbc__80735, __no translation__)
    Get Out star and British actor Daniel Kaluuya chop Oscar nomination Lupita Nyong'o win Oscar for 2012 for her film 12 Years a Slave Dis metallic dress wey Hunger Games star Jennifer Lawrence wear resemble silver Oscar statue American singer and songwriter Andra Day balance for red carpet floor say make people come see her flower gown Spider Man Tom Holland nack correct suit to present award for di ceremony Wakanda king T'Challa Chadwick Boseman show for Oscars with im Givenchy suit Reuters Ashley Judd wey put mouth for di Time's Up movement nack dis purple dress for red carpet Reuters Na so plenty people open mouth when Olympic figure skater Adam Rippon show with im tuxedo and black leather belts like say im just comot from insde Fifty Shades Of Grey Salma Hayek wear purple gown Click...click...click!  — (bbc__53740, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • discipline 0.53 50, tied 0.52 6, oxygen 0.52 11, monthly 0.52 49, compare 0.52 159, reward 0.52 45, advance 0.52 38, enof 0.52 24, concede 0.51 10

Antonyms

  • discipline 0.53 50, tied 0.52 6, oxygen 0.52 11, monthly 0.52 49, compare 0.52 159, reward 0.52 45, advance 0.52 38, enof 0.52 24, concede 0.51 10

Translations

  • English: no definition