Difference between revisions of "balanceancarry"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
*Na make person buy someting come dey pay small small to fit become owner.  
+
*Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am [[kpatakpata]].
 
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)}}
 
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)}}
 
:* {{ux|dv|Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)}}

Revision as of 09:24, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English balance and carry.

Pronunciation

  • bálánsànkárì

Play Play

Noun

  • Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am kpatakpata.
  • Dis one na balanceancarry o.  — (Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)
  • Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am.  — (The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase