Difference between revisions of "balanceancarry"

Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am [[kpatakpata]].
 
*Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am [[kpatakpata]].
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)}}
:* {{ux|dv|Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 16:31, 24 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English balance and carry.

Pronunciation

  • bálánsànkárì

Play Play

Noun

  • Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am kpatakpata.
  • Dis one na balanceancarry o.  — (Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)
  • Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am.  — (NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase