Difference between revisions of "balanceancarry"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Someting wey person go dey use con dey pay small small | + | *Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own[[kpatakpata]]. |
:* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)}} | :* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)}} | ||
:* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)}} | :* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)}} |
Revision as of 17:43, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English balance and carry.
Pronunciation
- bálánsànkárì
Noun
- Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im ownkpatakpata.
- Dis one na balanceancarry o. — (Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)
- Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am. — (NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)
Synonyms
Translations
- English: hire purchase