Difference between revisions of "balanceancarry"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by the same user not shown) | |||
Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | *Someting wey person go dey use con dey pay small small | + | *Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own [[kpatakpata]]. |
− | :* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |( | + | :* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(This one is a hired purchase.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|( | + | :* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 17:48, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English balance and carry.
Pronunciation
- bálánsànkárì
Noun
- Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own kpatakpata.
- Dis one na balanceancarry o. — (This one is a hired purchase.)
- Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am. — (That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)
Synonyms
Translations
- English: hire purchase