Difference between revisions of "balanceancarry"
m (Conversion script moved page Balanceancarry to balanceancarry: Converting page titles to lowercase) |
(→Noun) |
||
(8 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[balanceandcarry]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''balance and carry''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bálánsànkárì | * bálánsànkárì | ||
<sm2>Pcm-ng-balanceancarry.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-balanceancarry.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-balanceancarry.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-balanceancarry.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | *Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own [[kpatakpata]]. | |
− | + | :* {{ux|dv|Dis one na '''balanceancarry''' o. |(This one is a hired purchase.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Dat Okada wey he dey drive today, na '''balanceancarry''' he take buy am.|(That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[balanceantake]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: hire purchase | + | * English: ''hire purchase'' |
Latest revision as of 17:48, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English balance and carry.
Pronunciation
- bálánsànkárì
Noun
- Someting wey person go dey use con dey pay small small, after e pay finish, e go be im own kpatakpata.
- Dis one na balanceancarry o. — (This one is a hired purchase.)
- Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am. — (That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)
Synonyms
Translations
- English: hire purchase