balanceancarry
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English balance and carry.
Pronunciation
- bálánsànkárì
Noun
- Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am kpatakpata.
- Dis one na balanceancarry o. — (Egbokhare_2020. This one is a hired purchase.)
- Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am. — (The Okada he owns today was bought through hired purchase arrangement.)
Synonyms
Translations
- English: hire purchase