balanceancarry

Revision as of 16:31, 24 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English balance and carry.

Pronunciation

  • bálánsànkárì

Play Play

Noun

  • Someting wey person go dey use con dey pay small small make e be sey na im get am kpatakpata.
  • Dis one na balanceancarry o.  — (Egbokhare_2020, This one is a hired purchase.)
  • Dat Okada wey he dey drive today, na balanceancarry he take buy am.  — (NSC_2022, That motorcycle he owns today was bought through a hire purchase arrangement.)

Synonyms

Translations

  • English: hire purchase