Difference between revisions of "bale"

Line 20: Line 20:
 
# Bag of [[okririka]].
 
# Bag of [[okririka]].
 
#:* {{ux|dv| How many '''bale''' you want carry come market. | (NSC_Emeka_2020, How many bags of second-hand clothes did you bring to market.)}}
 
#:* {{ux|dv| How many '''bale''' you want carry come market. | (NSC_Emeka_2020, How many bags of second-hand clothes did you bring to market.)}}
# Plenty money wey dey wrap.
+
# Plenty money wey de wrap.
 
#:* {{ux|dv| If you see di money wey di politicians share eh, na bale o! na wa o! | ( NSC_Emeka_2020, If you see the money the politicians shared, bales! It's a problem)}}
 
#:* {{ux|dv| If you see di money wey di politicians share eh, na bale o! na wa o! | ( NSC_Emeka_2020, If you see the money the politicians shared, bales! It's a problem)}}
  

Revision as of 14:09, 8 October 2020

Naija

Alternative forms

bail

Etymology

From: English bail

Pronunciation

  • bêl

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 38991

Noun

  1. Bag of okririka.
    • How many bale you want carry come market.  —  (NSC_Emeka_2020, How many bags of second-hand clothes did you bring to market.)
  2. Plenty money wey de wrap.
    • If you see di money wey di politicians share eh, na bale o! na wa o!  —  ( NSC_Emeka_2020, If you see the money the politicians shared, bales! It's a problem)

Antonyms

bundle

Translations

  • English: bale