Difference between revisions of "band"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bând
 
* bând
<sm2>Pcm-ng-band.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-band.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-band.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-band.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 12:37, 14 December 2021

Naija

Etymology

From: English band.

Pronunciation

  • bând

Play Play

Noun

  1. People wey dey togeder dey play different different instrument con dey sing join am.
    • Di pop star talk sey dem no give im band visa for di show.  — (bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)
    • Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie.  — (bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
  2. Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de nack e go dey make loud noise.
    • I like to dey play band.  — (Egbokhare_2020. I like playing drum.)
    • Anyday Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat band, no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)


Synonyms

Translations

  • English: drum band, musical band