Difference between revisions of "band"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
#Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de [[nack]] e go dey make loud noise. | #Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de [[nack]] e go dey make loud noise. | ||
#:* {{ux|dv|I like to dey play '''band'''. |(Egbokhare_2020, I like playing drums.)}} | #:* {{ux|dv|I like to dey play '''band'''. |(Egbokhare_2020, I like playing drums.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Any day Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat '''band''', no be lie. |( | + | #:* {{ux|dv| Any day Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat '''band''', no be lie. |(NSC_2021, Once Joshua is in church, everyone knows. He plays the drums well.)}} |
Revision as of 19:25, 17 April 2023
Naija
Etymology
From: English band.
Pronunciation
- bând
Noun
- People wey dey togeder dey play different different instrument con dey sing join am.
- Di pop star talk sey dem no give im band visa for di show. — (bbc__102698, The Pop star said his band was denied visa.)
- Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie. — (bbc__20020, Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
- Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de nack e go dey make loud noise.
- I like to dey play band. — (Egbokhare_2020, I like playing drums.)
- Any day Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat band, no be lie. — (NSC_2021, Once Joshua is in church, everyone knows. He plays the drums well.)
Synonyms
Translations
- English: drum band, musical band