Difference between revisions of "band"

Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Na group of people wey dey play music
+
#People wey dey togeder dey play different different instrument con dey sing join am.
#:* {{ux|dv|I love Fela and his Afrobeat '''band''' die! |(NSC_Legbeti_2021. I love Fela and his Afrobeat band madly.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di pop star talk sey dem no give im '''band''' visa for di show. |(bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)}}
#:* {{ux|dv|Di pop star tok say dem no give im '''band''' visa for di show. |(bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)}}
 
 
#:* {{ux|dv|Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her '''band''' perform Zombie. |(bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)}}
 
#:* {{ux|dv|Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her '''band''' perform Zombie. |(bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)}}
#Na waist of trouser of skirt
+
#Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de [[nack]] e go dey make loud noise.
#:* {{ux|dv|De '''band''' of the new skirt too loose, help me hold am [[wellwell]]. |(NSC_Legbeti_2021. The waistline of my new skirt is too loose, reduce it.)}}
 
#:* {{ux|dv|De trouser '''band''' done dey tight me, na my papa dash me. |(NSC_Legbeti_2021. The trouser is a dash from my Dad, its now tight around the waistband.)}}
 
#Na name wey dem dey call drum sometimes
 
 
#:* {{ux|dv|I like to dey play '''band'''. |(Egbokhare_2020. I like playing drum.)}}
 
#:* {{ux|dv|I like to dey play '''band'''. |(Egbokhare_2020. I like playing drum.)}}
#:* {{ux|dv|Anyday Joshua come church, everybody dey know. He sabi beat  '''band''' no be lie. |(NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)}}
+
#:* {{ux|dv|Anyday Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat  '''band''', no be lie. |(NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)}}
  
====Related forms====
 
*[[rubberband]], [[waistband]]
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 28: Line 22:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''drum band'', ''musical band'', ''trouzer band''
+
* English: ''drum band'', ''musical band''

Revision as of 09:29, 19 July 2021

Naija

Etymology

From: English band.

Pronunciation

  • bând

Play

Noun

  1. People wey dey togeder dey play different different instrument con dey sing join am.
    • Di pop star talk sey dem no give im band visa for di show.  — (bbc__102698, __The Pop star said his band was denied visa.)
    • Beyoncé wey be di first black woman to headline Coachella, pay tribute to Fela Anikulapo Kuti as her band perform Zombie.  — (bbc__20020, __Beyoncé, the first African woman to headline Coachella paid tribute to Fela Anikulapo Kuti who created Zombie, as her band performed the song.)
  2. Name wey dem dey call big intstrument wey be sey if de nack e go dey make loud noise.
    • I like to dey play band.  — (Egbokhare_2020. I like playing drum.)
    • Anyday Joshua come church, everybody dey know. E sabi beat band, no be lie.  — (NSC_Legbeti_2021. Once Joshua is in church, the beat of the drum is usually different. He is really an expert)


Synonyms

Translations

  • English: drum band, musical band