bang

Revision as of 14:40, 12 January 2021 by 154.66.32.153 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English bang

Pronunciation

  • bâŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 13
  • Frequency rank in raw corpus: 6873

Verb

  • Na to nack
  • Musa don bang di babe.  — (Egbokhare, 2020. Musa has had sex with the girl.)
  • okpo dem dey sabi bang wellwell.  — (NSC_Legbeti_2021. Prostitutes screw well.)
  • Dem no dey bang for dat church hotel.  — (NSC_Legbeti_2021. Sex is not allowed in that church's hotel.)
  • Na for person to fail someting kpatakpata
  • Chike bang dat course.  — (NSC_Legbeti_2021. Chike failed the course terribly.)
  • All de people wey come for de interview bang anyhow.  — (NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)

Synonyms

Translations

  • English: to have sex, to fail at something