bang
Naija
Etymology
From: English bang
Pronunciation
- bâŋg
Verb
- Make person nack
- Musa don bang di babe. — (Egbokhare, 2020. Musa has had sex with the girl.)
- okpo dem dey sabi bang wellwell. — (NSC_Legbeti_2021. Prostitutes are well skilled in love-making.)
- Dem no dey bang for dat church hotel. — (NSC_Legbeti_2021. Sex is not allowed in that church's hotel.)
- Na for person to fail someting kpatakpata
- Chike bang dat course. — (NSC_Legbeti_2021. Chike failed the course terribly.)
- All de people wey come for de interview bang anyhow. — (NSC_Legbeti_2021. All those who came for the interview failed badly.)
Synonyms
Translations
- English: to have sex, to fail at something