banga

Naija

Etymology

From Urhobo: banga (palm kernel)

Pronunciation

  • bàŋgá

Play Play

Noun

  1. Fruit wey de dey get from palm tree where de from dey get red oil.
    • Banga don cost for market so banga soup go hard to cook.  — (Palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
    • Native banga no dey full.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
    • But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)
  2. Soup wey de dey use banga make.
    • banga go go well if you use starch chop am. No be sey you no fit use eba or akpu or semo chop am o, but na starch dey go well.  — (Banga soup is best eaten with starch. It doesn't mean that you can't eat it with eba, or akpu or semo, but starch is best.)

Related forms

Synonyms

  • palm kernel

Translations

  • English: palm fruit, palm kernel, Banga soup