Difference between revisions of "banga"

Line 2: Line 2:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Urhobo''
+
From ''Urhobo'': ''banga'' (''palm kernel'')
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* bàŋgá
 
* bàŋgá

Revision as of 09:41, 19 July 2021

Naija

Etymology

From Urhobo: banga (palm kernel)

Pronunciation

  • bàŋgá

Play Play

Usage

  • dem dey use am cook banga soup for Niger Delta region.

Noun

  • Wetin be fruits for banga soup wey come from palm tree
  • banga don cost for market so banga soup go hard to cook .  — (NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
  • Native banga no dey full.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
  • But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)

Related forms

Synonyms

  • palm kernel

Translations

  • English: palm fruit, palm kernel