Difference between revisions of "banga"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-banga.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-banga.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Fruit wey de dey get from palm tree where de from dey get red oil. | |
− | :*{{ux|dv| '''banga''' don cost for market so banga soup go hard to cook . |(NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)}} | + | #:*{{ux|dv| '''banga''' don cost for market so banga soup go hard to cook . |(NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)}} |
− | :*{{ux|dv|Native '''banga''' no dey full. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)}} | + | #:*{{ux|dv|Native '''banga''' no dey full. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)}} |
− | :*{{ux|dv|But make sure sey your native '''banga''', e plenty pass your agric '''banga'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)}} | + | #:*{{ux|dv|But make sure sey your native '''banga''', e plenty pass your agric '''banga'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)}} |
+ | # Soup wey de dey cook well well for South-South for Nigeria | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''banga''' go go well if you use starch chop am. No be sey you no fit use [[eba]] or [[akpu]] or [[semo]] chop am o, but na starch dey go well. |(NSC_2021, Banga soup is best eaten with starch. It doesn't mean that you can't eat it with eba, or akpu or semo, but starch is best.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | * | + | * [[banga soup]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* palm kernel | * palm kernel | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''palm fruit'', ''palm kernel'' | + | * English: ''palm fruit'', ''palm kernel'', ''Banga soup'' |
Revision as of 09:48, 19 July 2021
Naija
Etymology
From Urhobo: banga (palm kernel)
Pronunciation
- bàŋgá
Noun
- Fruit wey de dey get from palm tree where de from dey get red oil.
- banga don cost for market so banga soup go hard to cook . — (NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
- Native banga no dey full. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
- But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)
- Soup wey de dey cook well well for South-South for Nigeria
Related forms
Synonyms
- palm kernel
Translations
- English: palm fruit, palm kernel, Banga soup