Difference between revisions of "banga"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Urhobo'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* bàŋgá | * bàŋgá | ||
<sm2>Pcm-ng-banga.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-banga.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-banga.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-banga.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Frequency=== | ===Frequency=== | ||
* Frequency in NSC treebank: 62 | * Frequency in NSC treebank: 62 | ||
Line 16: | Line 12: | ||
* Frequency in raw corpus: 67 | * Frequency in raw corpus: 67 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 2639 | * Frequency rank in raw corpus: 2639 | ||
− | + | ===Usage=== | |
− | + | *dem dey use am cook [[banga soup]] for Niger Delta region | |
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | banga | + | wetin be fruits for banga soup wey come from palmtree |
− | + | #:* {{ux|dv| '''banga''' don cost for market so banga soup go hard to cook . |(NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|Native '''banga''' no dey full. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|But make sure sey your native '''banga''', e plenty pass your agric '''banga'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Native '''banga''' no dey full. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga | ||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|But make sure sey your native '''banga''', e plenty pass your agric '''banga'''. |(PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[bangasoup]], [[banga soup]] | * [[bangasoup]], [[banga soup]] | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * palm kernel |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: palm fruit, palm kernel | + | * English: ''palm fruit'', ''palm kernel'' |
Revision as of 15:30, 16 November 2020
Naija
Etymology
From: Urhobo
Pronunciation
- bàŋgá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 62
- Frequency rank in NSC treebank: 207
- Frequency in raw corpus: 67
- Frequency rank in raw corpus: 2639
Usage
- dem dey use am cook banga soup for Niger Delta region
Noun
wetin be fruits for banga soup wey come from palmtree
- banga don cost for market so banga soup go hard to cook . — (NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
- Native banga no dey full. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
- But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)
Related forms
Synonyms
- palm kernel
Translations
- English: palm fruit, palm kernel