banga

Naija

Etymology

From: Urhobo

Pronunciation

  • bàŋgá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 62
  • Frequency rank in NSC treebank: 207
  • Frequency in raw corpus: 67
  • Frequency rank in raw corpus: 2639

Usage

  • dem dey use am cook banga soup for Niger Delta region

Noun

  • Wetin be fruits for banga soup wey come from palmtree
  • banga don cost for market so banga soup go hard to cook .  — (NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
  • Native banga no dey full.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
  • But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)

Related forms

Synonyms

  • palm kernel

Translations

  • English: palm fruit, palm kernel