banga
Naija
Etymology
From: Urhobo
Pronunciation
- bàŋgá
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 62
- Frequency rank in NSC treebank: 207
- Frequency in raw corpus: 67
- Frequency rank in raw corpus: 2639
Usage
- dem dey use am cook banga soup for Niger Delta region
Noun
wetin be fruits for banga soup wey come from palmtree
- banga don cost for market so banga soup go hard to cook . — (NSC_Agnes_2020 palm fruit is now costly so banga soup is hard to cook.)
- Native banga no dey full. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__58, Native banga is not fleshy.)
- But make sure sey your native banga, e plenty pass your agric banga. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__65, But make sure that you use more of the locally grown banga than the genetically modified one.)
Related forms
Synonyms
- palm kernel
Translations
- English: palm fruit, palm kernel