Difference between revisions of "banga soup"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Usage) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Definition=== | ===Definition=== | ||
− | Na | + | Na soup wey dem dey use [[ banga ]] make. |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 16:57, 2 October 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Urhobo banga and English soup
Pronunciation
- bàŋgásùp
Definition
Na soup wey dem dey use banga make.
Noun
A kind of soup made from palm fruit
- O boy, even if i no well, no try me with bangasoup and starch, i go well once. — (even if I am sick, I will still be able to eat bangasoup and starch. NSC_Agnes)
- If you eat bangasoup for evening, e dey make sense. — (If you eat bangasoup in the evening, it's very delicious. Egbokhare)
- to make banga soup too get wahala joor. — (To cook banga soup is very difficult. NSC_Agnes)
Related forms
Starch, fufu, eba,dry fish,fresh fish.
Synonyms
- ofe akwu.
Translations
- English: A kind of soup made from palm nut fruit.