banga soup

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Urhobo banga and English soup

Pronunciation

  • bàŋgásùp

Usage

Dem dey chop am well well for Niger delta side, with starch more.

Definition

Na one kind soup wey dem dey use palm fruit make.

Noun

A kind of soup made from palm fruit

  • O boy, even if i no well, no try me with bangasoup and starch, i go well once.  — (even if I am sick, I will still be able to eat bangasoup and starch. NSC_Agnes)
  • If you eat bangasoup for evening, e dey make sense.  — (If you eat bangasoup in the evening, it's very delicious. Egbokhare)
  • to make banga soup too get wahala joor.  — (To cook banga soup is very difficult. NSC_Agnes)

Related forms

Starch, fufu, eba,dry fish,fresh fish.

Synonyms

  • ofe akwu.


Translations

  • English: A kind of soup made from palm nut fruit.